Nigerian Businessman and politician, Ayiri Emami, has threatened that his people will occupy Ajayi Crowther University in Oyo State โ where a 200-level student, Alex Timileyi was beaten to death.
โThe boy (late Alex) na prince for Warri. Two areas wey no too good (rival areas) combine born the boy.
โAnybody wey know the minister of information โ E be like the school still dey. By now, the school dem suppose don close am. But we no wan take law into our hands but anybody wey know the minister and Seyi Makinde -You need to act fast.โ
Credit: Punch